VICTOR AD - TOO MUCH MONEY (LYRICS) | OKTUNES            
       
                   
               
        
       

VICTOR AD – TOO MUCH MONEY (LYRICS)


Intro;
Omo na Classic oo
Eh God na me be this
Its victor AD nanana

Verse 1
I got a call from Bill Gates last night
I no expect you to believe
Me and Apollo dey for P.J (Private jet)
Omo na based on believe eeh

Chorus
What money cannot do eeh
Too much money can do it eeh
What money cannot do ehh
Say too much money can do it eeh

Wetin DJ cuppy money no fit do eeh
Otedola money do am eh
Wetin O.B.O money no fit do eh
Adeleke money do am ehh
Say e do am eeh

[Hook]
Bless me with money eh
O lord bless me with money
Bless me, bless my family
God bless me with money ehh

Verse 2
I just be me say Jeho God
Before na me be dey call o
Dem say this money don change me
I understand
Dem talk Camry I dey talk am about Bentley
Dem no understand

So make dem change their IP to gongon
Ogbornor no dey go well with popcorn
Use ur head eh
Use ur head eh
So make dem change their IP to gongon
Ogbornor no dey go well with popcorn
Use ur head eh
Use ur head eh

Chorus
What money cannot do eh
Too much money can do it eh
What money cannot do ehh
Say too much money can do it eeh

Wetin DJ Cuppy money no fit do eeh
Otedola money do am eeh
Wetin O.B.O money no fit do eh
Adeleke money go do am ehh
Say e do am eeh

We must to get money
(Baby e che cheleechele)
Bless me with money ehh
Oya bless me bless me with money
Bless me bless my family

Outro
Bless me with money eeh

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Follow us on Instagram
CLICK HERE TO JOIN OUR WHATSAPP GROUP STRICTLY FOR SUPER FAST MUSIC UPDATES!

You may also like

Leave a Reply

Your email address will not be published.